Close Menu
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
What's Hot

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

July 16, 2025

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
Home » [Lyrics] Oritse Femi – “Dey Your Own”
song-Lyrics

[Lyrics] Oritse Femi – “Dey Your Own”

9jaliveBy 9jaliveJuly 17, 2023No Comments3 Mins Read
Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
[lyrics]-oritse-femi-–-“dey-your-own”
Share
Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

STREAM/DOWNLOAD MP3

Oritse Femi – Dey Your Own Lyrics


Musical Taliban number one
Eh eh
Onyeoma na Oritse Femi
Nwa amama
It’s Vicebeatz make


This life Wey we dey liveeee eh
Na dey your own make I dey my own jeje jeje
This World Wey we deyyyy e
Na do your own make I do my own Oh Oh Oh
Na baba God blessing dey work
I no know wetin them wan kill me for
Small thing them go don dey look for fault
Shey na everything them go want to dey judge?


If to say na human being be God
Nothing for this world go dey work
Thank God say man no be God
No man for dey this world
Uwa siri ike leh
Ile aye leh Oh Oh
Ndi uwa Siri ike
Ara aye le wan le ko ko


Them go tell you say them be your best man
When money don finish, them tuwama
Them go promise say them go dey your side
Them go still want make you commit suicide o


Ibiri o
Ibirii kam biri o
Ibiri o
Ibiri kam biri
If them no call you, dey your lane
No go carry another man gbege
Ibiri o
Ibiri kam biri
Otua


This life wey we dey liveee eh
Na dey your own make I dey my own jeje jeje
This World wey we deyyy
Na do your own make I do my own Oh Oh Oh
Ife ni na eme na uwa
Ikpe a di na uwa
Oh Oh Oh Oh


If to say na human being be God
Nothing for this world go dey work
Thank God say man no be God
No man for dey this world
Uwa siri ike leh
Ile aye leh Oh Oh
Ndi uwa siri ike
Ara aye le wan le ko ko

Some girls go dey form like them love you die
When money don finish them tuwama
She go follow that man with a range rover
If you call her phone, she go tell you game over

Hook
Oh no
Ibiri o
Ibirii kam biri o
Ibiri o
Ibiri kam biri
As them dey warn you, dey your lane
No go carry another man gbege
Ibiri o
Ibiri kam biri

Hey Oritse Femi
I love you
Taa!!
Common comot for here
Who you love?
Carry that your fake love comot for my front
Mtchewww

Oh my God Fiokee!

Share. Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
9jalive

Related Posts

Chike – If You No Love ft. Mayorkun

August 29, 2024

CDQ – Agba Picker

August 29, 2024

Krizbeatz x Diamond Platnumz x Ceeboi – Abi

August 29, 2024
Recent Posts
  • Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity
  • Presidency plans special FEC to honour Buhari
  • Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club
  • Adeleke begging to join APC  —  Omisore
  • Delta Central APC reaffirms commitment to Oborevwori as sole candidate for 2027
Our Picks
  • Facebook
  • Twitter
  • Pinterest
  • Instagram
  • YouTube
  • Vimeo
Don't Miss
Naija-News

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

By 9jaliveJuly 16, 20250

The Niger State Commissioner for Justice and Attorney General, Alhaji Nasiru Mu’azu, has attributed the…

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025

Adeleke begging to join APC  —  Omisore

July 16, 2025
About 9jaLive

Updating you with Latest News, Entertainment gist Straight outta Naira
We're accepting new partnerships right now.

Email Us: info@9jalive.com.ng
Contact: +234-8171894811

Our Picks
Facebook X (Twitter) Instagram
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
© 2025 9jaLive Designed by TrimlinesTech.

Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.