Close Menu
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
What's Hot

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

July 16, 2025

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
Home » Kizz Daniel – E’better Lyrics
song-Lyrics

Kizz Daniel – E’better Lyrics

9jaliveBy 9jaliveAugust 2, 2023No Comments2 Mins Read
Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
kizz-daniel-–-e’better-lyrics
Share
Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

Kizz Daniel album

Off his new album titled Maverick, Kizz Daniel drops this relatable track- E’better for the guys dem and below is the song Lyrics.

E’BETTER LYRICS written by Kizz Daniel.

Verse 1
I no go mind if you pressure me
I go carry woman tension you too
My car is a EOD
But I go gather money buy Lambo too
My intention
My money and my blood pressure
Dey go together anytime we turn up
Tell the barman say the card lock up
I dey boycott

Pre-Chorus
Na girlfriend we dey find (we dey find)
No be business (no be business)
Na kwekwe we dey drive (we dey drive)
No be tinted (no be tinted)
No fine face you get you no get manners
Na big breast you get you no get big yansh
Na Gucci you know you no know good thing

Chorus
Better make I single
Better make I single again
Better make I give you old school style
Play you Osadebe
Better make I single
Better make I single again
Better make I give you old school style
Play you Osadebe
Cause I get you

Verse 2
Na my last card I dey spend on you
You have to shake body times two
I’m not the type of guy wey to cum in 5 seconds
Sing for you like Styl+plus
Me I don buy pomade
If you no go accept o babe
I don’t know what the pattern be
All I know is that you won chop money

My money and my blood pressure
Dey go together anytime we turn up
Tell the barman say the card lock up
I dey boycott

Pre-Chorus
Na girlfriend we dey find (we dey find)
No be business (Business o)
Na kwekwe we dey drive (we dey drive)
No be tinted (no be tinted o)
No fine face you get, you no get manners
Na big breast you get, you no get big yansh
Na Gucci you know, you no know good thing

Chorus
If I show you babe wey dey my case
Shey you go give me attention (play you Osadebe)
Carry woman tension you
Tension you
E better
Play you Osadebe o
Cause i get you

Outro
You already know I’m falling for you
Already know I’m coming for you
And I’ll be calm and honest with you
Yebo
Ehh

Share. Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
9jalive

Related Posts

Chike – If You No Love ft. Mayorkun

August 29, 2024

CDQ – Agba Picker

August 29, 2024

Krizbeatz x Diamond Platnumz x Ceeboi – Abi

August 29, 2024
Recent Posts
  • Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity
  • Presidency plans special FEC to honour Buhari
  • Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club
  • Adeleke begging to join APC  —  Omisore
  • Delta Central APC reaffirms commitment to Oborevwori as sole candidate for 2027
Our Picks
  • Facebook
  • Twitter
  • Pinterest
  • Instagram
  • YouTube
  • Vimeo
Don't Miss
Naija-News

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

By 9jaliveJuly 16, 20250

The Niger State Commissioner for Justice and Attorney General, Alhaji Nasiru Mu’azu, has attributed the…

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025

Adeleke begging to join APC  —  Omisore

July 16, 2025
About 9jaLive

Updating you with Latest News, Entertainment gist Straight outta Naira
We're accepting new partnerships right now.

Email Us: info@9jalive.com.ng
Contact: +234-8171894811

Our Picks
Facebook X (Twitter) Instagram
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
© 2025 9jaLive Designed by TrimlinesTech.

Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.