Close Menu
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
What's Hot

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

July 16, 2025

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
Home » Burna Boy “On Form” Lyrics
song-Lyrics

Burna Boy “On Form” Lyrics

9jaliveBy 9jaliveAugust 25, 2023No Comments2 Mins Read
Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
burna-boy-“on-form”-lyrics
Share
Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email
Burna Boy I Told Them
Burna Boy I Told Them

Here’s the correct and official Lyrics of “On Form” delivered by Burna Boy.

ON FORM LYRICS (new track by Burna Boy)

Intro
Whoever carry my bag should bring am out
Shit go happen for here oo
Come make una no omila my lord oh
You, bring am
My lord na ehm be this
Make e dey my possession

(people laughing)

Gbabi ma gbabe

Verse 1
O lo gina o tun lo far, Hmmm
****, hmmm
No carry me for mind, hmmm
I step in the name of Lord, oh, oh, oh, oh
Gone are nowadays, wooh wooh wooh
Tell them what they like to hear, oh-oh-oh
E shock them as they see me

Pre-Chorus
A ni mi o fe gba iwaju wole mo fe gba wo
gba iwaju wole mo fe gba wo
Hmmm, e roo
A ni mi o fe gba iwaju wole mo fe gba wo
gba iwaju wo le ro

Chorus
Ahhh! E no go tire me
Ahhh, ah nothing we never see
No dey fara si
Person to ba wu ko be
O lo finally
I’m on form

Ah uushh!
Gbabi ma gbabe

Verse 2
If I hear if I hear, say I complain
When I’m rocking, I’m rocking your body
Sorry, coming from a long range
And as always i’m loving
Anytime you can holla me
I will be with you shawty oh
Sheri oh sheri oh,
Sheri oh sheri

Le’ko, wole kan’le

Pre-Chorus
A ni mi o fe gba iwaju wole mo fe gba wo
gba iwaju wole mo fe gba wo
Hmmm, e roo
A ni mi o fe gba iwaju wole mo fe gba wo
gba iwaju wo le ro

Chorus
Ahhh! E no go tire me
Ahhh, ah nothing we never see
No dey fara si
Person to ba wu ko be
O lo finally
I’m on form

Bridge
I no dey too quick to talk, oh, oh
No dey talkative like that, oh, oh
I disguise my opolo, oh, oh
Make them no see me at all

No trust my low, nothing, mo ma shadow oh
Knack am jejely nonstop, oh, oh, oh
This industry won sey mi oh
Story of my life

Chorus
Ahhh! E no go tire me
Ahhh, ah nothing we never see
No dey fara si
Person to ba wu ko be
O lo finally
I’m on form

Share. Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
9jalive

Related Posts

Chike – If You No Love ft. Mayorkun

August 29, 2024

CDQ – Agba Picker

August 29, 2024

Krizbeatz x Diamond Platnumz x Ceeboi – Abi

August 29, 2024
Recent Posts
  • Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity
  • Presidency plans special FEC to honour Buhari
  • Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club
  • Adeleke begging to join APC  —  Omisore
  • Delta Central APC reaffirms commitment to Oborevwori as sole candidate for 2027
Our Picks
  • Facebook
  • Twitter
  • Pinterest
  • Instagram
  • YouTube
  • Vimeo
Don't Miss
Naija-News

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

By 9jaliveJuly 16, 20250

The Niger State Commissioner for Justice and Attorney General, Alhaji Nasiru Mu’azu, has attributed the…

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025

Adeleke begging to join APC  —  Omisore

July 16, 2025
About 9jaLive

Updating you with Latest News, Entertainment gist Straight outta Naira
We're accepting new partnerships right now.

Email Us: info@9jalive.com.ng
Contact: +234-8171894811

Our Picks
Facebook X (Twitter) Instagram
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
© 2025 9jaLive Designed by TrimlinesTech.

Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.