Close Menu
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
What's Hot

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

July 16, 2025

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
Home » Olamide — Mukulu Lyrics Ft. Rema
song-Lyrics

Olamide — Mukulu Lyrics Ft. Rema

9jaliveBy 9jaliveFebruary 8, 2024No Comments3 Mins Read
Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
olamide-—-mukulu-lyrics-ft.-rema
Share
Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

LYRICS OF MUKULU (WRITTEN BY OLAMIDE & REMA)

Intro-
Hook ”“ (rema)
You sabi Wetin you de do
You de make me de Mukulu Mukulu Mukulu
Say you sweet pass kununu knununu kununu
Day by day you de burst my bolo bolo oh
You got me like woah woah woah ah”¦.
You feel am abi .hmmmm
You sabi ladder abi Oya climb ammmm”¦
The thing it de make your leg it wiriri oh it de wiriri oh.

Verse 1 ”“ (olamide)
Been a long time weh you see a real g
Weh go hold you down and know u off ur feet
Omotena I love you can`t you see It be me weh de yan is not the Hennessy
The way you sangalow the other
How`s a man gonna try n look the other way
Give my life up if you want to run away
I go follow you no need to shalaye o
Kilofe? Girl I want to be there
The way I go de lay the pipe you go de fear
You go confirm am say the bad man truly care
If you gbemidebe mo ma le lulu beh
Ego jim jim weh go make your misery end You know I get the vin and I no kuku send
And as long as you are making that booty bend
When I knock on ur door na dat1 be the gehngehn.

Day by day you de burst my bolo bolo oh
You got me like woah woah woah ah”¦.
You feel am abi hmmmm
You sabi ladder abi Oya climb ammmm”¦
The thing it de make your leg it wiriri oh it de wiriri oh.

Verse 2 ”“ (Olamide)
You go call me ole ajibole the way i skiboro
And you no go need any love doctor
Emi ma gbe omo lor
Oya abella danger with the tatashe This ur body too spicy like ayamashe
Know you want something new and not the cliche
Oya kashe come n defend your cachet
No do garaje
Kilofe? Girl I want to be there
The way I go de lay the pipe you go de fear
You go confirm am say the bad man truly sare
If you gbemidebe mo ma le lulu beh
Ego jim jim weh go make your misery end
You know I get the vin and i no kuku send
And as long as you are making that booty bend
When I knock on ur door na dat1 be the gehngehn.

Hook ”“ (rema)
You sabi Wetin you de do
You de make me de Mukulu Mukulu Muky y
Say you sweet pass kununu knununu kunühu
Day by day you de burst my bolo bolo oh You got me like woah woah woah ah”¦.
You feel am abi .hmmmm
You sabi ladder abi Oya climb ammmm”¦
The thing it de make your leg it wiriri oh it de wiriri oh.

Share. Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
9jalive

Related Posts

Chike – If You No Love ft. Mayorkun

August 29, 2024

CDQ – Agba Picker

August 29, 2024

Krizbeatz x Diamond Platnumz x Ceeboi – Abi

August 29, 2024
Recent Posts
  • Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity
  • Presidency plans special FEC to honour Buhari
  • Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club
  • Adeleke begging to join APC  —  Omisore
  • Delta Central APC reaffirms commitment to Oborevwori as sole candidate for 2027
Our Picks
  • Facebook
  • Twitter
  • Pinterest
  • Instagram
  • YouTube
  • Vimeo
Don't Miss
Naija-News

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

By 9jaliveJuly 16, 20250

The Niger State Commissioner for Justice and Attorney General, Alhaji Nasiru Mu’azu, has attributed the…

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025

Adeleke begging to join APC  —  Omisore

July 16, 2025
About 9jaLive

Updating you with Latest News, Entertainment gist Straight outta Naira
We're accepting new partnerships right now.

Email Us: info@9jalive.com.ng
Contact: +234-8171894811

Our Picks
Facebook X (Twitter) Instagram
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
© 2025 9jaLive Designed by TrimlinesTech.

Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.