Close Menu
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
What's Hot

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

July 16, 2025

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
Home » DJ Tunez x Wizkid — “Cool Me Down Lyrics”
song-Lyrics

DJ Tunez x Wizkid — “Cool Me Down Lyrics”

9jaliveBy 9jaliveFebruary 21, 2024No Comments3 Mins Read
Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
dj-tunez-x-wizkid-—-“cool-me-down-lyrics”
Share
Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

DJ Tunez Wizkid Cool Me Down

DJ Tunez x Wizkid ”“ “Cool Me Down Lyrics”

STREAM/DOWNLOAD MP3

LYRICS

Major tunez


Do me oh
E get the way wey you dey do me
E dey do me pass e gbana
This gbedu make me feeling so so great
I believe in Magic
The thing e do me na the matter o
I dey feel like make i maintain o
Say for the gbedu i be father oo


Omo sho ma
Cool me cool me down
Woo wo
Cool me cool me down down down
Yeah Yeah
Cool me cool me down
Woo wo
Cool me cool me down
Yeah yeah


O shey Ibadi
Omo lo shey Ibadi
(Woo wo)
O shey Ibadi
Omo baby mi shey Ibadi
(Oh Woo wo woo)
O shey Ibadi
Oun Kilo fi shey Ibadi?
Oh shey Ibadi
Omo baby mi omo mi


Omo sho ma
Cool me cool me down
Woo wo
Cool me cool me down down down
Yeah Yeah
Cool me cool me down
Woo wo
Cool me cool me down
Yeah yeah


This one dey like Sunday oh
Omo roborobo ske-ske for me o
Omo Tope dey for me
Plant the kiss over my heart
I know you love me uh
She dey do me like Sunday o
Omo roborobo ske-ske for me uh
Give me kiss my baby love me
Promise me say you go love me


O shey Ibadi
Omo lo shey Ibadi
(Woo wo)
O shey Ibadi
Omo baby mi shey Ibadi
(Oh Woo wo woo)
O shey Ibadi
Oun Kilo fi shey Ibadi?
Oh shey Ibadi
Omo baby mi omo mi


Omo sho ma
Cool me cool me down
Woo wo
Cool me cool me down down down
Yeah Yeah
Cool me cool me down
Woo wo
Cool me cool me down
Yeah yeah


She say she nor dey want desinger
Say she want a ring upon her finger
Say she nor dey want Dolce & Gabana
She say na me dey make her ginger
Yeah
She no care about the Money
As long as e dey steady steady ring her
Every night and day we jogodo
I go fall her duty to make she ginger
Liala, Liala
Every other day me dey steady steady wan de dey with you
Liala
Every other day me dey steady steady wan de dey for you
Say my Laila oh
Every other day me dey steady steady wan de dey with you
Liala Liala
Every other day me dey steady steady wan de dey for you


Omo sho ma
Cool me cool me down (cool me down)
Woo wo
Cool me cool me down down down
Yeah Yeah
Cool me cool me down
Woo wo
Cool me cool me down
Yeah yeah

DJ Tunez x Wizkid ”“ “Cool Me Down Lyrics”

Share. Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
9jalive

Related Posts

Chike – If You No Love ft. Mayorkun

August 29, 2024

CDQ – Agba Picker

August 29, 2024

Krizbeatz x Diamond Platnumz x Ceeboi – Abi

August 29, 2024
Recent Posts
  • Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity
  • Presidency plans special FEC to honour Buhari
  • Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club
  • Adeleke begging to join APC  —  Omisore
  • Delta Central APC reaffirms commitment to Oborevwori as sole candidate for 2027
Our Picks
  • Facebook
  • Twitter
  • Pinterest
  • Instagram
  • YouTube
  • Vimeo
Don't Miss
Naija-News

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

By 9jaliveJuly 16, 20250

The Niger State Commissioner for Justice and Attorney General, Alhaji Nasiru Mu’azu, has attributed the…

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025

Adeleke begging to join APC  —  Omisore

July 16, 2025
About 9jaLive

Updating you with Latest News, Entertainment gist Straight outta Naira
We're accepting new partnerships right now.

Email Us: info@9jalive.com.ng
Contact: +234-8171894811

Our Picks
Facebook X (Twitter) Instagram
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
© 2025 9jaLive Designed by TrimlinesTech.

Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.