Close Menu
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
What's Hot

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

July 16, 2025

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
Home » [Lyrics] Mr Eazi — “Thank You” (Freestyle)
song-Lyrics

[Lyrics] Mr Eazi — “Thank You” (Freestyle)

9jaliveBy 9jaliveMarch 10, 2024No Comments3 Mins Read
Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
[lyrics]-mr-eazi-—-“thank-you”-(freestyle)
Share
Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

STREAM/DOWNLOAD MP3

Mr Eazi – Thank You Lyrics

I thank you Lord for the life wey I dey live ye (Wey you give)
You give me life and you give me the energy to live
And na you wey you give me all these melodies wey I dey use to sing
And Baba God you blessing all of my family (yeah yeah)

And all my guys don hammer, ain`t nobody broke, ain`t nobody suffer
Even for country wey things no proper
Nobody don die, nobody don pemé (yeah yeah yeah)

All my guys don hammer, ain`t nobody broke, ain`t nobody suffer
Even for country wey things no proper
Nobody sick, nobody don pemé (yeah yeah yeah)

That`s why I say

Oya pour me the liquor, roll me the kpoli
Light it up ”˜cause nobody holy
Ain`t nobody here wey sabi my story
It be only Baba God that I can give the Glory (oya)

More life, more energy, more Hennessy
I for give shots to my enemies
Me I no dey find mon ami
I dey make my money, me na let them bother me

Cause all my guys don hammer, ain`t nobody broke, ain`t nobody suffer
Even for country wey things no proper
Nobody sick and nobody don die (yeah yeah yeah)

Cause all my guys don hammer, ain`t nobody broke, ain`t nobody suffer
Even for country wey things no proper
Nobody don die, nobody don pemé (yeah yeah yeah)

Some of them be your brothers
One day, sake of money they go backstab you
For your front, they go halla
For your back they go gather and back bite you

Mama tell me say success get a price
Jigga tell me say, success like suicide
I pray to God to give me real ones (yeah yeah yeah yeah)

Share. Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
9jalive

Related Posts

Chike – If You No Love ft. Mayorkun

August 29, 2024

CDQ – Agba Picker

August 29, 2024

Krizbeatz x Diamond Platnumz x Ceeboi – Abi

August 29, 2024
Recent Posts
  • Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity
  • Presidency plans special FEC to honour Buhari
  • Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club
  • Adeleke begging to join APC  —  Omisore
  • Delta Central APC reaffirms commitment to Oborevwori as sole candidate for 2027
Our Picks
  • Facebook
  • Twitter
  • Pinterest
  • Instagram
  • YouTube
  • Vimeo
Don't Miss
Naija-News

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

By 9jaliveJuly 16, 20250

The Niger State Commissioner for Justice and Attorney General, Alhaji Nasiru Mu’azu, has attributed the…

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025

Adeleke begging to join APC  —  Omisore

July 16, 2025
About 9jaLive

Updating you with Latest News, Entertainment gist Straight outta Naira
We're accepting new partnerships right now.

Email Us: info@9jalive.com.ng
Contact: +234-8171894811

Our Picks
Facebook X (Twitter) Instagram
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
© 2025 9jaLive Designed by TrimlinesTech.

Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.