Close Menu
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
What's Hot

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

July 16, 2025

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
Home » BOJ & Adekunle Gold – “Love Garden” Lyrics
song-Lyrics

BOJ & Adekunle Gold – “Love Garden” Lyrics

9jaliveBy 9jaliveMay 8, 2024No Comments2 Mins Read
Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
boj-&-adekunle-gold-–-“love-garden”-lyrics
Share
Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email
BOJ & Adekunle Gold - Love Garden
BOJ & Adekunle Gold – Love Garden

My baby bring chest make I lay my head, ’cause e don dey pain
Be like ice water wey go cool me down, when I don dey strain
Anywhere where you dey I go dey with you, I no go change my station
I no go change location

My killy, my lover, my confidant
Even times when I dey non-chalant
I go make sure say we dey okay
I go make sure say we dey galant
Amebo people go dey talk too much
They can talk to my account balance
You’re the only one who can understand
Girl, we go together like a stack of money and rubber band

My baby, where you dey?
Why you dey test my patience?
Shey you go be my doctor?
And I go be your patient
My baby, where you dey?
Don’t make me wait too long
‘Cause I gat all this love for you

Mi o s’omo stubborn
I just want my boo
Obianuju
It’s just been 2 dates
I don call wedding planner
Trendy bee
Veekee James
Make you cover for Bellanaija
Make nobody tell me I am moving too fast
I just want love my baby so loud
Your body so fire
Abena from Ghana

My killy, my lover, my confidant
Even times when I dey non-chalant
I go make sure say we dey okay
I go make sure say we dey galant
Amebo people go dey talk too much
They can talk to my account balance
You’re the only one who can understand
Girl we go together like a stack of money and a rubber band

My baby, where you dey?
Why you dey test my patience?
Shey you go be my doctor?
And I go be your patient
My baby, where you dey?
Don’t make me wait too long
‘Cause I got all this love for you

Share. Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
9jalive

Related Posts

Chike – If You No Love ft. Mayorkun

August 29, 2024

CDQ – Agba Picker

August 29, 2024

Krizbeatz x Diamond Platnumz x Ceeboi – Abi

August 29, 2024
Recent Posts
  • Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity
  • Presidency plans special FEC to honour Buhari
  • Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club
  • Adeleke begging to join APC  —  Omisore
  • Delta Central APC reaffirms commitment to Oborevwori as sole candidate for 2027
Our Picks
  • Facebook
  • Twitter
  • Pinterest
  • Instagram
  • YouTube
  • Vimeo
Don't Miss
Naija-News

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

By 9jaliveJuly 16, 20250

The Niger State Commissioner for Justice and Attorney General, Alhaji Nasiru Mu’azu, has attributed the…

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025

Adeleke begging to join APC  —  Omisore

July 16, 2025
About 9jaLive

Updating you with Latest News, Entertainment gist Straight outta Naira
We're accepting new partnerships right now.

Email Us: info@9jalive.com.ng
Contact: +234-8171894811

Our Picks
Facebook X (Twitter) Instagram
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
© 2025 9jaLive Designed by TrimlinesTech.

Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.