Close Menu
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
What's Hot

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

July 16, 2025

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
Home » Reekado Banks – Like f. Tiwa Savage & Fiokee Lyrics
song-Lyrics

Reekado Banks – Like f. Tiwa Savage & Fiokee Lyrics

9jaliveBy 9jaliveMay 31, 2024No Comments3 Mins Read
Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
reekado-banks-–-like-f.-tiwa-savage-&-fiokee-lyrics
Share
Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

width=400

DOWNLOAD/STREAM Reekado Banks Like f. Tiwa Savage & Fiokee Lyrics

Intro
To all the girl wey dey sing song yeah
Ah reeky baby oh
Fiokee, Tiwa Savge

Hook
Me i get girl i go die for, i get girl i go sing for
50 girls on defaults, But na you be the one i go kill for
Baby girl you be jailer, hanculf me no go leave me oh
You be one in a million, baby chop all my million

Chorus Reekado Banks
See like wizzy baby i manya oh manya oh, manya oh
Like davido you get fire oh fire oh, fire oh
Tiwa baby, malo oh malo oh, malo oh
She say reeky jeje oh jeje oh, jeje oh

Bridge
Go go, go shawdy.. girl its your birthday
Go go, go shawdy.. you know its your birthday
Go go, go shawdy.. yeah its your birthday
Go go, go shawdy.. you know its your birthday

Verse 1 Reekado Banks
kama lole, dance to the beat no dey frustrate me
Loving the way you concetrate
The way that you whine that your body eh eh
Baby kama lole, dance to the beat no dey frustrate me
Liking the way you concetrate
The way that you whine that your body killing me slow

Chorus Reekado Banks
See like wizzy baby i manya oh manya oh, manya oh
Like davido you get fire oh fire oh, fire oh
Tiwa baby, malo oh malo oh, malo oh
She say reeky jeje oh jeje oh, jeje oh

Bridge Tiwa Savage
Go go, go shawdy.. girl its your birthday
Go go, go shawdy.. you know its your birthday
Go go, go shawdy.. yeah its your birthday
Go go, go shawdy.. you know its your birthday

Verse 2 Tiwa Savage
Baby only you I go dance for
Loose control no be my fault
And every time I`m with you
I dey feel so cool
I no send take my mask off
See baby boy you be Jailer
Handcuff me no go leave me o
You be one in a million
Make I chop all your millions
I dey pray make we last long
I no fit live without you my love
The thing I feel for you dey strong
Don`t you switch on me boy, mai lo

Chorus
See like wizzy baby i manya oh manya oh, manya oh
Like davido you get fire oh fire oh, fire oh
Tiwa baby, malo oh malo oh, malo oh
She say reeky jeje oh jeje oh, jeje oh

Outro
Go, Go, Go Shawty
Go, Go, Go Shawty
Oh my God, Fiokee
Swaps, Swaps

Share. Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
9jalive

Related Posts

Chike – If You No Love ft. Mayorkun

August 29, 2024

CDQ – Agba Picker

August 29, 2024

Krizbeatz x Diamond Platnumz x Ceeboi – Abi

August 29, 2024
Recent Posts
  • Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity
  • Presidency plans special FEC to honour Buhari
  • Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club
  • Adeleke begging to join APC  —  Omisore
  • Delta Central APC reaffirms commitment to Oborevwori as sole candidate for 2027
Our Picks
  • Facebook
  • Twitter
  • Pinterest
  • Instagram
  • YouTube
  • Vimeo
Don't Miss
Naija-News

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

By 9jaliveJuly 16, 20250

The Niger State Commissioner for Justice and Attorney General, Alhaji Nasiru Mu’azu, has attributed the…

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025

Adeleke begging to join APC  —  Omisore

July 16, 2025
About 9jaLive

Updating you with Latest News, Entertainment gist Straight outta Naira
We're accepting new partnerships right now.

Email Us: info@9jalive.com.ng
Contact: +234-8171894811

Our Picks
Facebook X (Twitter) Instagram
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
© 2025 9jaLive Designed by TrimlinesTech.

Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.