Close Menu
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
What's Hot

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

July 16, 2025

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
Home » Lyrics DJ Big N x Mr Eazi – “Jowo”
song-Lyrics

Lyrics DJ Big N x Mr Eazi – “Jowo”

9jaliveBy 9jaliveJune 3, 2024No Comments2 Mins Read
Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
lyrics-dj-big-n-x-mr-eazi-–-“jowo”
Share
Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

width=497

STREAM/DOWNLOAD MP3

DJ Big N x Mr Eazi – Jowo Lyrics

Intro
DJ Big N
Eazi
Princeton on the beat

Chorus
Baby o
Jowo o
Oya dance for the bobo o
Zaga dat
Kolombi you for your domot
It`s your boy Eazi

Verse 1
Girl you know
You`re all I see
When I look in the mirror
Gat me feeling incomplete
Like paper wey dem cut with scissors
Girl I don tell your mama
And I don tell your papa
Say if them no let me to carry you go
Na my life them wan fuck up

Chorus
Baby o
Jowo o
Oya dance for the bobo o
I go kolombi you for your domot
Girl you hot pass soup for pot

Oya
Baby o
Jowo o
Oya dance for the bobo o
I go kolombi you for your domot
Girl you hot pass soup for pot

Bridge
If them no let us to marry
We must cause gbege
Oh yea
If them no let us to marry
We must to cause gbege

Ice water
Zagadat

Chorus
Baby o
Jowo o
Oya dance for the bobo o
I go kolombi you for your domot
Girl you hot pass soup for pot

Oya
Baby o
Jowo o
Oya dance for the bobo o
I go kolombi you for your domot
Girl you hot pass soup for pot

Bridge
If them no let us to marry
We must cause gbege
Oh yea
If them no let us to marry
We must to cause gbege

Repeat Verse 1
Girl you know
You`re all I see
When I look in the mirror
Gat me feeling incomplete
Like paper wey dem cut with scissors
Girl I don tell your mama
And I don tell your papa
Say if them no let me to carry you go
Na my life them wan fuck up

Chorus
Baby o
Jowo o
Oya dance for the bobo o
I go kolombi you for your domot
Girl you hot pass soup for pot

Oya
Baby o
Jowo o
Oya dance for the bobo o
I go kolombi you for your domot
Girl you hot pass soup for pot

Outro
Hehehehe
I go by the name DJ Big N
You know I gat EAZI on this one
Heyyy
When you are big you are big abeg
Princeton on the beat
When you are big you are big abeg

Share. Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
9jalive

Related Posts

Chike – If You No Love ft. Mayorkun

August 29, 2024

CDQ – Agba Picker

August 29, 2024

Krizbeatz x Diamond Platnumz x Ceeboi – Abi

August 29, 2024
Recent Posts
  • Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity
  • Presidency plans special FEC to honour Buhari
  • Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club
  • Adeleke begging to join APC  —  Omisore
  • Delta Central APC reaffirms commitment to Oborevwori as sole candidate for 2027
Our Picks
  • Facebook
  • Twitter
  • Pinterest
  • Instagram
  • YouTube
  • Vimeo
Don't Miss
Naija-News

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

By 9jaliveJuly 16, 20250

The Niger State Commissioner for Justice and Attorney General, Alhaji Nasiru Mu’azu, has attributed the…

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025

Adeleke begging to join APC  —  Omisore

July 16, 2025
About 9jaLive

Updating you with Latest News, Entertainment gist Straight outta Naira
We're accepting new partnerships right now.

Email Us: info@9jalive.com.ng
Contact: +234-8171894811

Our Picks
Facebook X (Twitter) Instagram
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
© 2025 9jaLive Designed by TrimlinesTech.

Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.