Close Menu
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
What's Hot

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

July 16, 2025

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
Home » Lyrics Fireboy – Airplane Mode Lyrics
song-Lyrics

Lyrics Fireboy – Airplane Mode Lyrics

9jaliveBy 9jaliveJuly 30, 2024No Comments2 Mins Read
Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
lyrics-fireboy-–-airplane-mode-lyrics
Share
Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

Fireboy

STREAM/DOWNLOAD

LYRICS

Intro
Type A
Yeah yeah, Oooh ouuu

Verse 1
So many things wey dey bother man
Stress from friends and family and Brotherman
Man living like an animal
When a problem goes life comes with another?one
But I’m a god, I’m a stronger man
I be different breed, my kind no be normal one
I’m not trynna be the number one
So many legends dey
I’m just trynna be another one

Pre-Chorus
But sometimes
E dey be like say I wan manya oh
All the pressure and the wahala oh
E dey be like say I don tire
Sometimes
E dey be like say I wan manya oh
All the pressure and the wahala oh

Chorus
I just wanna be alone
I don’t wanna see no message on my phone
Nothing dey do me, you should know
I just feel like i should do this on my own
I just wanna be alone

Verse 2
If no be love, na money palava
If no be stress, na woman and drama
Competition people dey para
Too much beef when I no be mallam
Na God dey do am, no be my power
Grace na koko, the talent na jara
So i lock myself inside my yara
Go down on my knees, and i call on baba

Pre-Chorus
‘Cause sometimes
E dey be like say I wan manya oh
All the pressure and the wahala oh
E dey be like say I don tire
Sometimes
E dey be like say wan manya oh
All the pressure and the wahala oh

Chorus
I just wanna be alone
I don’t wanna see no message on my phone
Nothing dey do me, you should know
I just feel like I should do this on my own
I just wanna be alone
I don’t wanna see no message on my phone
Nothing dey do me, you should know
I just feel like I should do this on my own
I just wanna be alone
(Sometimes uh yeah yeah)

Hello Mom
Adedamola Oko bawo ni, shey o wa Okay?
E wo, I don’t know
Gbogbo e ko sumi mehn!
I don’t know, I’m tired
Do not be afraid for the lord is with you
Weeping may endure for a night,
But joy cometh in the morning, I Love you
Thank You Mom, Love You too

Airplane Mode Lyrics, Fireboy DML

Share. Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
9jalive

Related Posts

Chike – If You No Love ft. Mayorkun

August 29, 2024

CDQ – Agba Picker

August 29, 2024

Krizbeatz x Diamond Platnumz x Ceeboi – Abi

August 29, 2024
Recent Posts
  • Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity
  • Presidency plans special FEC to honour Buhari
  • Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club
  • Adeleke begging to join APC  —  Omisore
  • Delta Central APC reaffirms commitment to Oborevwori as sole candidate for 2027
Our Picks
  • Facebook
  • Twitter
  • Pinterest
  • Instagram
  • YouTube
  • Vimeo
Don't Miss
Naija-News

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

By 9jaliveJuly 16, 20250

The Niger State Commissioner for Justice and Attorney General, Alhaji Nasiru Mu’azu, has attributed the…

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025

Adeleke begging to join APC  —  Omisore

July 16, 2025
About 9jaLive

Updating you with Latest News, Entertainment gist Straight outta Naira
We're accepting new partnerships right now.

Email Us: info@9jalive.com.ng
Contact: +234-8171894811

Our Picks
Facebook X (Twitter) Instagram
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
© 2025 9jaLive Designed by TrimlinesTech.

Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.