Close Menu
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
What's Hot

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

July 16, 2025

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
Home » Tekno – Wayo Lyrics
song-Lyrics

Tekno – Wayo Lyrics

9jaliveBy 9jaliveAugust 2, 2024No Comments2 Mins Read
Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
tekno-–-wayo-lyrics
Share
Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

Eyeh e, yeh
Sugar

Love e no easy e
Love e no easy
Na why I dey on my guard
No loose guard ohh
If you don’t want to cry
Abeg ohh

I no come do wayo
I no come do wayo oh
If I invest in my love
Shey I go see return?
Tell me now
I no come do wayo oh
Abeg ohh

Love me now my baby, eeeh oh
Ohemaa, yee oh
And I promise, you no go tire again
Give me peace, my baby, yee oh
Ohemaa, yee oh
And I promise, you no go tire again

Do you really believe in this thing they call love
Or you just dey whine
You never ready, you just dey migirimo
How do you feel?
Tell me, what’s the reason you wan dey play my heart?
I be human like you
You no dey reason, you no dey feel my pain
I don kolo oh-ohhh
Please talk to me
If e no be real ohh
I no do again ohh
Abeg oh, oh

I no come do wayo
I no come do wayo oh
If I invest in my love
Shey I go see return?
Tell me now
I no come do wayo oh
Abeg ohh

Love me now my baby, eeeh oh
Ohemaa, yee oh
And I promise, you no go tire again
Give me peace, my baby, yee oh
Ohemaa, yee oh
And I promise, you no go tire again

I no come do wayo
Tekino
I no come do wayo
Tekino

Share. Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
9jalive

Related Posts

Chike – If You No Love ft. Mayorkun

August 29, 2024

CDQ – Agba Picker

August 29, 2024

Krizbeatz x Diamond Platnumz x Ceeboi – Abi

August 29, 2024
Recent Posts
  • Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity
  • Presidency plans special FEC to honour Buhari
  • Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club
  • Adeleke begging to join APC  —  Omisore
  • Delta Central APC reaffirms commitment to Oborevwori as sole candidate for 2027
Our Picks
  • Facebook
  • Twitter
  • Pinterest
  • Instagram
  • YouTube
  • Vimeo
Don't Miss
Naija-News

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

By 9jaliveJuly 16, 20250

The Niger State Commissioner for Justice and Attorney General, Alhaji Nasiru Mu’azu, has attributed the…

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025

Adeleke begging to join APC  —  Omisore

July 16, 2025
About 9jaLive

Updating you with Latest News, Entertainment gist Straight outta Naira
We're accepting new partnerships right now.

Email Us: info@9jalive.com.ng
Contact: +234-8171894811

Our Picks
Facebook X (Twitter) Instagram
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
© 2025 9jaLive Designed by TrimlinesTech.

Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.