Close Menu
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
What's Hot

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

July 16, 2025

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
Home » Bella Shmurda – Jojo Lyrics
song-Lyrics

Bella Shmurda – Jojo Lyrics

9jaliveBy 9jaliveJuly 27, 2023No Comments3 Mins Read
Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
bella-shmurda-–-jojo-lyrics
Share
Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

Jojo Lyrics

Bella Shmurda drops off new song title “Jojo”, Enjoy with the Lyrics below;

JOJO LYRICS (written by Bella Shmurda).

I’m not conversant with any human wey no fit bere mole kojo (kojo)
Pop Champagne mole the Kpoli make we Blaze
See a girl fun side kojo
Mama told me don’t play with fire
But i like how you dey jojo (jojo)
All i really want right now baby it’s you like Jojo (Jojo)

Jojo Jojo, Omotena oya kojo
Oya bere mole kojo (kojo)
Jo Jojo burst whine oya Jo
See a girl fun side kojo (kojo)
Jo Jojo slow whine as you dey go
I like how you dey Jojo Jojo
All i really want right now baby it’s you like Jojo

I’m feeling you yes indeed, indeed indeed
Make I carry you go West Indies, Indeed indeed
Je ka ma fera
You can be my umbrella
When we touch on the sofa got me high in love

It’s Inna my body, body, body, body, body, body
Love it love it love it love it
Give you my heart
Kpodi kpodi kpokpodi
kpodidi kpodidi kpo

Give me reason why you want to be without me
Give me reason ay ay ay ay
Give me reason
Give me reason

Jojo Jojo, Omotena oya kojo
Oya bere mole kojo (kojo)
Jo Jojo burst whine oya Jo
See a girl fun side kojo (kojo)
Jo Jojo slow whine as you dey go
I like how you dey Jojo Jojo
All i really want right now baby it’s you like Jojo

Oya fuckin’ Fuck, ke mi fuck ki ewo fuck
I get omoge +234
+44 won give me hot fuck
Just give me little love make I take see front
Baby farahya make i take picture
Bend it over you can take it, jor
Whine slow make I no injure
Open now now take it jor

It’s Inna my body, body, body, body, body, body
Love it love it love it love it
Give you my heart
Kpodi kpodi kpokpodi
kpodidi kpodidi kpo

Give me reason why you want to be without me
Give me reason ay ay ay ay
Give me reason
Give me reason

Jojo Jojo, Omotena oya kojo
Oya bere mole kojo (kojo)
Jo Jojo burst whine oya Jo
See a girl fun side kojo (kojo)
Jo Jojo slow whine as you dey go
I like how you dey Jojo Jojo
All i really want right now baby it’s you like Jojo

Share. Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
9jalive

Related Posts

Chike – If You No Love ft. Mayorkun

August 29, 2024

CDQ – Agba Picker

August 29, 2024

Krizbeatz x Diamond Platnumz x Ceeboi – Abi

August 29, 2024
Recent Posts
  • Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity
  • Presidency plans special FEC to honour Buhari
  • Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club
  • Adeleke begging to join APC  —  Omisore
  • Delta Central APC reaffirms commitment to Oborevwori as sole candidate for 2027
Our Picks
  • Facebook
  • Twitter
  • Pinterest
  • Instagram
  • YouTube
  • Vimeo
Don't Miss
Naija-News

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

By 9jaliveJuly 16, 20250

The Niger State Commissioner for Justice and Attorney General, Alhaji Nasiru Mu’azu, has attributed the…

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025

Adeleke begging to join APC  —  Omisore

July 16, 2025
About 9jaLive

Updating you with Latest News, Entertainment gist Straight outta Naira
We're accepting new partnerships right now.

Email Us: info@9jalive.com.ng
Contact: +234-8171894811

Our Picks
Facebook X (Twitter) Instagram
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
© 2025 9jaLive Designed by TrimlinesTech.

Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.