Close Menu
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
What's Hot

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

July 16, 2025

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
Home » Bayanni – Low Waist Lyrics
song-Lyrics

Bayanni – Low Waist Lyrics

9jaliveBy 9jaliveSeptember 28, 2023No Comments2 Mins Read
Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
bayanni-–-low-waist-lyrics
Share
Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email
Bayanni Low Waist
Bayanni Low Waist

Low Waist Lyrics by Bayanni

Yeah
Normally
I no dey chook eye
For wetin no dey concern me
Normally, I no dey put mind
For wetin no be my practice ooo
Normally, if I seemini skirt oo
I dey mind my business
But this your own get as e be

Eeee yeah yeah uhh
Standing up for you my baby
Yeah, will you take a kiss?
And drive me crazy
Pour your liquor on me baby, yeah
Do what you want you can play me

See your waist o
Baby see your waist
Make I wan prostrate
Shey e no dey burst your brain o
See your waist o
My baby see your waist
Me I no dey shame
Shebi na wetin man dey face

Ikebe su su
Ikebe gaun saun
Ikebe du du
Mo gboruko Oloun
Ikebe bulldozer
Nse lo tan na o
Carry one milli, Omotola o
Ikebe su su
Ikebe gaun saun
Ikebe du du
Mo gboruko Oloun
Ikebe bulldozer
Nse lo tan na o
Carry one milli, Omotola o

Me I get down on my knees
And thank God for creating you
Yeah, apkon bepo re
Baby you dey pu n madu
Make I use blood tonic
Before I handle you
Because I must to measure up
Oh-ah-uhh (uh ye ye)

Standing up for you my baby
Will you take a kiss?
And drive me crazy
Pour your liquor on me baby, yeah
Do what you want you can play me

See your waist o
Baby see your waist
Make I wan prostrate
Shey e no dey burst your brain o
See your waist o
My baby see your waist
Me I no dey shame
Shebi na wetin man dey face

Share. Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
9jalive

Related Posts

Chike – If You No Love ft. Mayorkun

August 29, 2024

CDQ – Agba Picker

August 29, 2024

Krizbeatz x Diamond Platnumz x Ceeboi – Abi

August 29, 2024
Recent Posts
  • Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity
  • Presidency plans special FEC to honour Buhari
  • Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club
  • Adeleke begging to join APC  —  Omisore
  • Delta Central APC reaffirms commitment to Oborevwori as sole candidate for 2027
Our Picks
  • Facebook
  • Twitter
  • Pinterest
  • Instagram
  • YouTube
  • Vimeo
Don't Miss
Naija-News

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

By 9jaliveJuly 16, 20250

The Niger State Commissioner for Justice and Attorney General, Alhaji Nasiru Mu’azu, has attributed the…

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025

Adeleke begging to join APC  —  Omisore

July 16, 2025
About 9jaLive

Updating you with Latest News, Entertainment gist Straight outta Naira
We're accepting new partnerships right now.

Email Us: info@9jalive.com.ng
Contact: +234-8171894811

Our Picks
Facebook X (Twitter) Instagram
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
© 2025 9jaLive Designed by TrimlinesTech.

Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.