Close Menu
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
What's Hot

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

July 16, 2025

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
Facebook X (Twitter) Instagram
Naija News Live
Home » Lyrics Chidinma – “Yanga”
song-Lyrics

Lyrics Chidinma – “Yanga”

9jaliveBy 9jaliveJuly 30, 2024No Comments2 Mins Read
Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
lyrics-chidinma-–-“yanga”
Share
Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

width=300

STREAM/DOWNLOAD MP3

Chidinma – Yanga Lyrics

Verse 1
Oh my baby
Shebi you say you love me
You will never love another woman like you love me
Na so we go be
Na so we go dey
Today you go talk am make everybody for know

Pre-Hook/Chorus
Because dem no know o
Say na me be your baby
Dem no know oh
Say na me you dey love oh
Dem no know oh
Say na me be your sweetie
Dem no know oh
Dem no know oh

Hook/Chorus
Show me off papa “papa”
Show me off eh
Show me off papa
Carry me do yanga ehh
Show me off papa
Show me off ehh
Show me off papa
carry me do yanga eh

Verse 2
I promise to stand by your side
Anytime you need me oh, My baby
I go dey there
Na so we go be
Na so we go dey
Forever my love, I go tell everybody oh

Pre-Hook/Chorus
Because dem no know oh
(Say na me be your baby)
Dem no know oh
(Say na me you dey love oh)
Baby dem no know oh
(Say na me be your sweetie)
I go let them know

Hook/Chorus
I go show you off papa “papa, papa”
Show you off eh
Show you off papa
(Carry you do yanga ehh)
Show you off papa “papa, papa”
Show you off ehh
Show you off papa
(Carry you do yanga eh)

Verse 3
Mee ka nde mmadu mara “Nde mmadu mara”
Mee ka uwa nile mara o “Uwa nile mara”
Mee`m kam di ka ofu nwanyi na uloa
Param apara papa Ugo

Pre-Hook/Chorus
Because them no know oh “Iye iye iye iye iye”
them no know oh “Iye iye iye iye iye”
Baby them no know oh “Iye iye iye iye iye”
I go let them know oh “Iye iye iye iye iye

Hook/Chorus
I go show you off papa “papa, papa”
Show you off eh
Show you off papa
(Carry you do yanga ehh)
Show you off papa
Show you off ehh
Show you off papa
(carry you do yanga eh)
Show me off papa “papa”
Show me off eh
Show me off papa
(Carry me do yanga ehh)
Show me off papa
Show me off ehh
Show me off papa
(carry me do yanga eh)

Share. Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
9jalive

Related Posts

Chike – If You No Love ft. Mayorkun

August 29, 2024

CDQ – Agba Picker

August 29, 2024

Krizbeatz x Diamond Platnumz x Ceeboi – Abi

August 29, 2024
Recent Posts
  • Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity
  • Presidency plans special FEC to honour Buhari
  • Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club
  • Adeleke begging to join APC  —  Omisore
  • Delta Central APC reaffirms commitment to Oborevwori as sole candidate for 2027
Our Picks
  • Facebook
  • Twitter
  • Pinterest
  • Instagram
  • YouTube
  • Vimeo
Don't Miss
Naija-News

Govs’ reluctance to sign death warrants attributed to justice system complexity

By 9jaliveJuly 16, 20250

The Niger State Commissioner for Justice and Attorney General, Alhaji Nasiru Mu’azu, has attributed the…

Presidency plans special FEC to honour Buhari

July 16, 2025

Transfer: I want to leave Atalanta – Lookman decides on next club

July 16, 2025

Adeleke begging to join APC  —  Omisore

July 16, 2025
About 9jaLive

Updating you with Latest News, Entertainment gist Straight outta Naira
We're accepting new partnerships right now.

Email Us: info@9jalive.com.ng
Contact: +234-8171894811

Our Picks
Facebook X (Twitter) Instagram
  • Home
  • Naija-News
  • Sports
  • 9ja-Lyrics
  • Entertainment
  • Get In Touch
© 2025 9jaLive Designed by TrimlinesTech.

Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.